Monday, October 11, 2010

Bini Girls (in fact all girls) and Money...

Okay..first and foremost like you all know this is not a diss site. its just an avenue for me to state things how i see them. Now that i have gotten that off ma chest, its time to move on (cos i dey fear those boys there wey dem eyes dey red).

Growing up, i always dreamt of meeting a very beautiful girl and we hit it off and have such a romantic relationship which would finally end up in marriage and everything would be so so perfect. Well like i said, that shit was only a dream. Back to reality and here i am, a Bini boy by location and am telling you, here we have some of the finest girls on planet earth. Hey i aint bragging just because Benin is the only place i have been to (if u like laugh).The truth is the girls here are the bomb. Boy come and see the backside, perfectly rounded. abi na the front. ripe and pointed and then the LIPS.... very very kissable.

But the problem with this girls, well every other girl in Naija sha, is that these girls are fucking money conscious. You walk up to any of these girls just to say hi and my broda if you nor dress well ehn, nothing for you. Maybe u manage dress well and the girl manage say hi to you, boy the next place na fast food joint before the chick go even listen to wetin you wan talk. After that, men guy na more fast food joints and other flexing spots so that you nor go fall your hands and legs. Its so fucking bad now that boys go dey their papa house tell chick say dem dey lagos just to avoid the babes. I've gat this friend that anytime he has a new girlfriend, men na so so travel the guy dey travel.... Na lie sha the guy go dey house dey tell babe say e travel.

So whenever me and my guys are on the road and we see a very fine girl, we access the chick and see if na the type wey go tear us bill or if na the type wey fit handle... as in chop and clean mouth immidiately.

Well, as a sharp guy wey Bini  boys be, we nor go carry last. So the latest plan is this. If u see a fine girl on the road and u go like chew the kpomo (gusu), make sure you run all the levels  in one sitting. No carry over to the next day because guy u go loss. So run all the levels and then MAKE SURE u chew the yam that day. Yes i said it.... guys be a hit and run man.. afterall na dem make us be like that.

Please ladies... u guys are too beautiful for guys to see people as chop-and-clean-mouth material (although e make sense sha). Give guys a chance before you tear us bill wey our papa nor fit pay...

No comments:

Post a Comment